Ayra Starr “E dey rush well well”- mp3 download- lyrics

Ayra Starr has been trending on tiktok after she deliver her new song “E dey Rush well well” the word E dey Rush which means a liquid pouring out of a tap or any other container fast has become one of the trending slangs as people all over the world are vibing to Ayra Starr’s song.

The song which literally encourage people to work hard to earn what they want in life pass a strong message to those who understands the pidgin language.

Ayra Starr “E dey rush well well”- mp3 download

 Ayra Starr Lyrics of “E dey rush well well

Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can’t count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *